@Ifeade_Lu
@OfficialKKD__
Lol how many men did u dump bcos of lack of money b4 u decided to settle for "your man"? Na when una don dey expire una dey get sense lol.
@Limi68169615
@gisthaphy
@austin_uwakwe
All that one na her headache. There's probably option for road transport but because she wan chop d guy money, she demanded for flight lol. Buhari's son is still single.
@Saminatu1
@chymaker
Na ppl wey get u I dey pity, but wait oo u still never drop receipt of d evidence wey u get against mummy zee, na oloriburuku dey talk wetin them no fit do
@NYTRO_10
@Batttousaiii
@HORRYLARSCO
@Yemihazan
Lol being wicked is different from street. How can ikoyi bad boy be more street than a mushin bad boy? How? When rich street jam poor street, rich street gaz relearn.
@katekirah
@khalil_essam04
@staarrgirlll
So because i approach u means i should get killed n robbed? Isnt that even the worst? U look so innocent n sexy but with evil mind? How would i know that the bitch i try to offer my hard earned money is gonna kill me in my house? 🤡
@spiceydarem
@DavidHundeyin
Wait shey ma only wizkid dey make these money? Why are u guys just so unfortunate, every small matter wizkid wizkid, you no get brother wey you love? Even yemi alade too makes money from streaming, what is u guys problem
@SiPhillipsSport
He's gonna get his chance, aside zouma, no better defender in that Chelsea team. I wonder why Christensen wasn't up for exit though, that guy is worse than rudigar
@king_osaze
@Tunnykvng
Them no dey win 10epl titles for one season, its only a matter of time, all those trophies u won during ur PDP era, even wolves go break am. Its almost 10yrs without a major trophy, ur eyes go clear.