@Aunty_Les
Was blocked at slaughter by two touts:
"Senior man na we get this ground wida you, wetin dey ur pocket" they show me dagger,
As a sharp warri boy I replied "wida u to drive XY, who goes these men"
Na so them begin hail me escort me go enter motor, I sha dash dem 200