@FavoredSinner
@OYIIIIH
Didirin say benefits of a member like say them dey share am for market. Why you no go chop there? Olofofo. You pay for blue tick, change name to bill gates, put Forbes for you bio. Oga na poverty dey make you think say you get morals. Na people like una dey hire jet just to snap