If to say I know say
@wizkidayo
go dey Headies yesterday I for fall in o π€¦πΎββοΈ he must tell me why him never retweet my album
#HakunaMatata
π
When I dropped my album you no talk but I asked for retweet from people I respect you come dey give me useless advice. Ok Iβve heard you oya turn left ππΎ
#HakunaMatata
AKUBE - NO COLLABO
MY WOMAN - NO COLLABO
ENUGBE - NO COLLABO
FEELINGS - NO COLLABO
AWE - NO COLLABO
FRENEMIES- NO COLLABO
HAKUNA MATATA THE ALBULM - NO COLLABO π₯π₯π₯
Hey
@SympLySimi
I really want to work with you. I know we gon create something magical. I fvcck with your sound heavy....see me shooting my shotπππ
You Dey lick ass yen yen yen π wetin really dey pain you na the love wey fc dey show me. Even though the king never get time to retweet.
#HakunaMatata
Bad belle go away donβt come again another day π