@jmikhe
make bayer gimme meal abeg, we go open that arsenal invisible with 12 draws walahi. me and bros dey 5-aside on sunday and we dey talk am honestly
@vj_sato
i go visit my cousin one day, we dey always chop everyday 3 square meal no dey miss per day. when this sapa come the first day i ask for morning wetin we go chop, he sey make i hold gimme skushies i slept till 5pm before i woke up two noodles and egg dn ready
@Dxpo_
barca is God's favorite team, we're good.
real madrid are going to end the same way man utd are now, even more worst because if satan gives you goat, he'll ask for a child in return
i hate make arsenal and chelsea fans dey troll us. arsenal especially no ucl, no balloon d'or winner, just invincible premier league and arsene wenger legacy
four armed police men extorted a guy of 312k at ijebu ife, he went to report to at police station and the opay number he sent the money to was tracked and asked not to give the money to whoever comes for it and the pos operator should tactically delay them till the police arrival