Instead Make we artist come together and contribute money to support people, Those once wey no Dey online Oo, Wey understand wetin giveaway mean ( people for slums and ghetto) wey Dey disadvantaged due to this Covid-19 Lockdown, una Dey here Dey talk about this Vs This, Wise up.