*Wike said " which PHED? Take him to the isolation centre"...Later he was told that he arrested the MD of PHED, he asked what is PHED..they told him Port Harcourt electricity distribution company .."Ah ah the guy would have said NEPA now....abeg go and release him fast"*
Hahahaha
It's how Port Harcourt people would confidently leave their houses at 12pm for a 1pm flight and on their way, they would even stop at the market to buy dry fish to fly with.
Lagos People can never relate.π€Έπ€Έπ€Έ
If I just get 5m now, na to give my boyfriend 4.9million make e take do vacation den use the remaining 100k take sub data so I go dey watch him status.....
I too love that boy
π€π
Twitter gave me balloonsπππ
It's still my birthday!!!
Make I choke Una small, you shouldn't breeve,π you all owe me that responsibility
Make Una send me Heineken naπππ
On this day 17years ago, I birthed a son.... considering the age I was, it wasnt funny as of then but as the years go by, I see reasons to forever be greatful for that experience
Today is Palm Sunday, I don withdraw my last 1k, i go lap one ama later to drink better palmy.
Problem no dey finish abeg
We what??
We muuuuuuuvvvvveeeeeπ
Two correct places still dey sell heineken
#500
for inside woji.....one na better hotel sef, not motel or chalet or brothel oh.....better clean room 6000
Omo!!! Places dey to chill, na u dey find rich kids spot ...
Kwantinu
I nor be scam oh...
Legit business only π₯π
Abeg nor fear to patronize me
I no go run with ya money ππ
I de delivery nationwide and in the international π
I de begπ
First wife carry her money buy car, she kon dey flaunt am say na hubby buy for her. 2nd wife ask for her own, hubby say no money and say nor be him buy car. 2nd wife nor believe, she vex leave marriage, na so first wife take collect her husband back π€£. Nor be everything be fight
Oshey!! Fully booked for the whole day!!
Premiumly reserved for them premium girlsππ
Swim as u like...nobody dey stop you......12th December
Let the countdown begin girls.
Interested girls dm any of the following
@full____option
@sexy_oma_
@Ritsy77
@Abua_girl
@MsBeePinkie
I am a single mum of a 16yr old n yes, i dnt bring men to my house, i only do so if we are "dating" and it isnt a criteria that u should badge in and out as u want, if i too like u as a friend u go manage know my gate period.
If the man no respect that one den make evrybody getat
My morning don start ohππ
I have orders, I got up and headed for the market, mid way I remember say today na Thursday and it's sanitation till 10am
I don branch my people ππππ
I nearly joined my ancestors todayππ
As I was zipping my trouser, I mistakingly zipped my fundamental woman right joinπππ
God abeg oh π’
Over 10 plates of this goodness (fried and jollof rice) for give away tomorrow....
Courtesy of
@joras_kitchen
Abeg try dey around woji axis for easy reach ........ God bless u all