I’m a person who loves everyone as I love my selfKindly follow me for an instant fbWe also buy,sell,swap andrepair all kinds of laptops andphones.Seyi vibez fan
Zinoleesky latest song this year titled Element has disappeared from Apple Music top 100
While Seyi Vibez songs Different pattern and Cana he dropped last year is still found in Top 20
Now u know who is the boss
No more capping
I go buy some foodstuff from an Igbo man 👨 yesterday and they were playing songs there and I ask the man’s son that who is his best musician and he said Seyi vibez
I was shock that Igbo tribe sef chop seyi
Seyi for life
Like this post if u are a real seyi fans
People wey near seyivibez just dey do birthday this month
All of una na birth mate
Anyways
@Billion_solar
@_muyeez
@dibstunes
Happy birthday to u all
Long life and prosperity in good healthand wealth
More moneyknowledge andunderstanding
U willenjoy all with peace $DAVIDO
Check the pics
Seyi vs Zino
Sorry to say this Sheyi vibez is slightly better than zinoleesky.
Considering the fact sheyi achieved all this on he's own without any label support.
Loseyi for life
As I wake up this morning, na seyi song I first hear
Seyi said:
Sometimes they come spiritual
And they go fight u physical
U no fit have to be stingy, u have to give out
Maje Teni tika
Baba ma pana fitila
Ehh ehh
U no fit trust this niggas
Cos this life is too critical
I’ve been waiting for seyi to drop this song for a long time but e no gree drop am
@seyi_vibez
ahbeg 🙏🏻 which time u go drop
This song is already a hit
if I tell her I don’t have she keeps asking on and on and most time she’s only cares about herself, do you think she will make a good wife ? She never helped me with 1 kobo if I’m down and needed help, all she says is she’s broke and has nothing with her and apart from all this👇
“ I once paid 10k Naira to join Star Boy Records “ 22 years old Seyi Vibez
“ When I was 18 years old doing music , I really loved Wizkid and always wanted to be part of Star Boy records . One day I went to Google and searched how to join star boy records , a page popped up
👇
Na tap tap tap wey seyi dey talk be dis oo 😅😁😄
Seyi na prophet o🥹
E don see am b4 e happen
Ebo ko lo far
Money gone
Ebo lion 🦁
The title of the song is MIGOS under THY KINGDOM COME album