Dr. Daisy (daisy, not the flower)
4 months
God abeg, it’s me again. I’m not asking for too much. Man wey fine pieces, wey fear you deeply, wey get correct sense & sound character. Make he dey diligent and lead me well. Finally, make he love me crazily as I take love am crazily. Run am for your girl in 2024. Amen 🥹❤️🤲🏾