I joined Twitter last year November and the support and love has been really massive ever since. I’m really grateful to y’all, thank you very much I know say evidence go show soon inshallah. Bless🙏🏾❤️
Wetin be this peak FOOLING???😭😭😭 I dey hear one nonsense for Unilorin English department say dem do anonymous and this babe dey talk say her papa lawyer go track people wey write the anonymous and sue them for defamation🤦🏽♂️