I swear people dey craze for Nigeria sha imagine I go one party yesterday food no reach some people hand na only water dey con share give us the person wey Dey share water still dey ask us weda we Dey okay can you imagine Dey okay for water wey dem share 😒