So my account was locked for 7days
And just 5 of my 5k+ followers checked up on me🥹
My dear mutuals,no be so o😭 Una no show love o😩
Make una Sha welcome me💃💃🎉
It's official call me Didi lady🤭😄
Eleha sef go don tire for me,I no dey do better hair😂
Please what can I use to reduce scalp pain? my hair is very soft yet d pain is too much 🥺😩