See this one wey be like asenge, go dey shout “I can never be Chioma” mugu. She be like person wey don 45, werey go dey do fake life for TL with one yeye yanch wey be like wetin them chop remain.
So the rumors are true? Omo things dey sup for the industry o, so na Jazzy dey use preek scatter Sydney yansh 😭😭😭 upon all the beautiful ladies for Lekki ? 😭😭😭