You hold Naira, problem
You hold dollar, problem
You hold crypto, problem
You hold NFTs, problem
You come hold woman, dah one dey cause mental problem
Wetin man go hold gan gan? π€¦
@officialEFCC
EFCC: are you guilty of the accusations laid against you?
Yahaya Adoza: I pled not guilty
EFCC: oya pay 20M
Yahaya Adoza: paste aza
Finish, them tomorrow Una go find another person ππ
If you like go mumu say you wan toast babe for twitter because Una dey shine teeth for comment section.
Dem go use u do content oh, No say i no warn u.
@DanielRegha
@CDcareNG
See it and use the money to feed the poor, i can't see a reason you should be using such expensive TV while there are people suffering, no offence.
Just coming online now to see that my ads revenue sharing have been paused π€¦π€¦π, I don't even know what to do at the moment.
Does anyone know how long it will last??