NA ODUMODU PAY MY LAWYER WEY CARRY ME COMOT JAIL PAY MY FIRST FLIGHT PUT ME ON THE BIGGEST STAGES CARRY ME GO WHERE I NO FIT GO MEET PEOPLE I THE SEE FOR TV LIST IS ON
ABEG I NO GO TOLERATE ANY DISRESPECT ON HIS NAME OR PERSON I RATHER DIE
LAGOSIANS FEEL THAT NOTHING CAN BE COMPARED TO LAGOS UNTIL THEY MISTAKENLY POST THEM TO ABUJA FOR NYSC OR LAW SCHOOL.
LMAOOO!!
I MEAN,LOOK AT DROXX.
HE CANNOT EVEN BELIEVE THAT LIFE CAN BE SO SOFT.
NO TRAFFIC. NO FIGHTING. NO BODY ODOUR. NO DIRTY WATER. NO NOISE. EVERYTHING
Waaaaw. Odumodu dey w Unknown T for this very same gidi he no plug me. The whole AntiWorld clap for una selves. Na cindy una go wrestle clear that shagba song 😴
Lmao forget talent oh
@Odumodublvck_
na my friend not my guy oh real friend and I will tell you how many powerful church services fasting and prayers he did back then he almost became a pastor let the result not fool you there is no greatness without God