@iamCozee
@PopCrave
Guy if U dnt No what 2 do dis morni ehh,U better mind ur business N sleep 4 gud. wetin U no abt Burna or music seff or bcos say dem don open tweeter 4 u,U con Dey talk anyhw, shey u no no say people Dey read ur rubbish talk.Guy u dnt no anythin no Dey talk anyhw I pity u I swear