@palmpay_ng
Palm pay dey craze.
I get over 98k to borrow from una here and if una still push me, I to borrow am and if I pay am, make I die.
I did electricity sub, I was debited but I didn't get the token. I don fill form, I don request tire but e be like say una no want Sabi body.