@harrizone98
@FS_Yusuf_
Tell am. The Fight for a better Nigeria no get permanent friends. This guy no sabi wetin people dey suffer from Niger to Jamaria. If naija better wetin we go find reach there?
@naptipnigeria
My neighbour did something similar to his step son, I told him if he tries it again I'd personally get him arrested. But some people said I should mind my business just imagine
@TruthToArewa
"our people call nyamiri because they were begging northern soldiers for water during the war are now the ones providing water for northerners" no better irony of life.
@Wizarab10
All distractions..... Nigerians in Nigeria dey h Na the truth be that. Una see the schools harri dey post? Customs never still debunk fisayo investigations. Una see our roads? Heardsmen for Enugu nko? Inflation everyday.
@PIDOMNIGERIA
@DefenceInfoNG
@HQNigerianArmy
Asari Dokubo don enter airplane mode. Tompolo doesn't want his contract terminated.
Ateke Tom nko?
Boyloaf dey flight mode.
All our rulers & leaders switched off.
@PIDOMNIGERIA
@HQNigerianArmy
RIP to the innocent villagers too. RIP to the soldiers. But for northern Nigeria Dem no dey bu rn down communities. They no flatten the village of those wey attack defence academy. So army no fit trace who fall their men? Shame!!
@Soul_africaa
But instead these Soldiers go protect Nigerians dem prefer to oppress us. All the soldiers that did the dirty job at Lekki toll gate 20/10/20 shebi una eyes dey clear small small. Everybody go feel the heat gradually
@harrizone98
If you be Obedient you no get any business with PDP or APC. No collect gig come dey pretend for us. Thank you for putting Edo People First
@GovAyoFayose
I blame us. Na Nigerians I blame for all these. Assuming we dey stone una anywhere we see una you no go use your hand dey type this nonsense
@frankedoho
Truly we be Generator Republic. Every night noise full everywhere but that one no mean say we no go wire South Africa. Up Eagles ๐ฆ ๐ณ๐ฌโด๏ธ
@SAMKLEF
Anything Zino see make him take am.
Didn't MohBad mention even Zino snitched on him? ABI no be the right interpretation?
This Video break me ๐๐
#JusticeForMohbad
@funsodoherty
to renovate Church โฆ531.5m
Rechargeable fan โฆ2b
Restoration of water supply โฆ152.1m
Liquid Fragrance โฆ7.4m
Deputy Gov wife โฆ30m monthly.
Supply of chicken across the State โฆ18.4m
Just check am yourself. Nigerians dey sleep ๐
@ballondor
@heisrema
Rolling Loud - ๐ณ๐ฌ
World Cup- ๐ณ๐ฌ
Ballon d'Or - ๐ณ๐ฌ
NBA All star game - ๐ณ๐ฌ
The Tonight Show Starring Jimmy Fallon - ๐ณ๐ฌ
King Charles III Coronation - ๐ณ๐ฌ
Add yours!! Na our politicians and Religion dey carry us go back,๐
@DavidHundeyin
Imagine every single Govt official for this country they use locally made cars. Imagine no former governor dey collect pension. Imagine say any Govt official wey travel abroad for treatment dey go jail when him come back or lose his position.
@ArewaTwiter
2022 September Muhammad Buhari appointed his wife's (Aisha Buhari) brother as MD of Nigerian Security Printing and Minting Company. We told y'all this would happen but una pick tribalism & religion over competence(PO). The north will be hungrier than ever.
@channelstv
The Governor dey do like tout self. Person wey dey do boyboy for person wey no get certificate & drug Papa dey arrest another person and people dey applaud. Free the boy jare eye dey smell for my nose.
@biolakazeem
As an individual whatever you do in this life make sure you run away from the Spirit of Entitlement. Nobody owes you anything except your parents that brought you to this world without your permission ๐
@PIDOMNIGERIA
This time is for RIVERINE. Whether Ikwerre Man likes it or not. Whether e go benefit me or not anything that'll bring Wike Down I am in support. Say no to Godfatherism in Rivers State
@SaharaReporters
I don't support or like Wike but Insecurities yapa for northern Nigeria pass anywhere else and this Man dey open him smelling mouth yarn dust. Religious bigots tueehhhh
@FS_Yusuf_
Is this conversation with his baby mama true? If it's true abeg make dem run DNA test. Very dark man no dark after all ๐
#JusticeForMohbad
๐ก
@Soul_africaa
For real. They can break rules but don't want citizens to break rules. Him oga no get certificate. Him oga rig election. I blame Nigerians