@Jua_deKnown
Na una dey find white woman nah. Those people wey no dey strong. Won't cook for their husbands and don't even know how to properly raise a child. Marry from your tribe. If una divorce, u return her bride price with kolanut
@iamSwaga22
@Jua_deKnown
E still dey talk of Abroad. See, the girl my mother have found for me to marry, tomorrow if I divorce her, I'll only give back the goods her mom will give her. Then my in-laws will balance me dowry money n 1 jar of palm wine. That is if I decide to marry her o