@MercyEkong7
Snow_whyte
2 months
People get money for this Uyo forget🙆 Just wow🥰
3
0
8

Replies

@ani_ukpanah
ANI✊🏾💯
2 months
@MercyEkong7 Wetin happen this early morning?
1
0
0
@MercyEkong7
Snow_whyte
2 months
@ani_ukpanah Them dey play with money for where i dey ooo
1
0
0
@Sami_incredibl
Mayor Of Uyo
2 months
@MercyEkong7 You don start o. Wetin you see this time??
1
0
2
@MercyEkong7
Snow_whyte
2 months
@Sami_incredibl 🤣😂🤣😂🤣 person come surprise him babe this morning oooo.....money just dey rain anyhow
1
0
1
@leo_unyime
Engr. Leo, Unyime
2 months
@MercyEkong7 Have you seen my pop man ?
1
0
0
@MercyEkong7
Snow_whyte
2 months
@leo_unyime 🤣😂🤣🤣🤣 if na person wey dey like doingz e sure me say he dey here
1
0
0